Loading video...
Video Failed to Load
Wetin be this?๐๐ญ
53,939 views โข 1 day ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

This guy na better wereyy๐๐

Na backhand slap sweet pass

Jokes, comedy and contents should promote good morals. This is what apostle suleman spoke about days ago โ if the girl had quickly walk away paying the #2500, same commenters laughing at her for not being smart will also accuse her for being a gold digger.

The only video way nor de chop person data๐คฃ

Werey slap him Heaven baby keh๐คฃ๐คฃ

You go just de like mumu till the girl comot๐

Abeg ๐๐๐๐

Abaz why you never send aza?

Omo ๐๐๐

This guyyy ๐

This guy skit no Dey chop data๐ญ๐น

Humble na werey

Why una dey f-up

This is content ๐๐๐

๐๐๐

This guy dey try ๐๐

Lol

Humble na clown ๐

Humble nah werey๐คฆ๐๐คฃ

I did this ๐ญ๐ญ๐ญ

This guy is effortlessly funny

The baby de reject Green flag๐๐

๐๐๐

Guy na ๐๐

Funny ๐

Beautiful to see

Humble na fool ๐

๐๐๐๐

This guy no well ๐

Say Gbusaa ๐

Humble mercy no humble atall๐๐

When Ayra song begin play, I know so e no go end well ๐
