Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wetin be this?
19,788 Aufrufe • vor 9 Tagen •via X (Twitter)
41 Kommentare

If God made those familys a long life They have use there hand change it cause what's this?

😂

Imagine kids being kids and playing around 😭😭😭😭 Tor ….Kulhuwalau kookan🙏🏿😭 911 is not that active in Nigeria.

😂

Ur papa nah hire killer😂😂

😂

the tiler shld be arrested asap , this is mn slaughter

Asap

If children knack head you no go dey take rubbish joke again. Anyone can slip and hit his/her head. They even made all the angles sharp

See poverty o. Penny wise, Pound foolish 😏

My money don complete , na wetin a wan use for my new mansion be this , any visitor wey no wan calmdown go learn by force.

Chairmentry

The advantage is that whatever happens to the house, those stone slab couches will live forever. Btw wasn't this the girl that was complaining about NEPA in Ìbàràpá some time ago? Love the accent.

😬🙆🏾♂️

Death go sit down beside person for this house😂

Ikú bómorin

😂 😂 😂 😂 😂

Built in chairs now

No stress at all

Everlasting

Palm wine joint ?

Omo Baba Flintstone lol.

that calendar look like CAC

Abeokuta

Permanent seat.

No movement

Na die b this

I first think say na cementry 😂

Hahahahahah

Ok ohh lol 😂

Not untill your pikin hit the ground first

Send the address to @policeNG.

@PoliceNG Kilode

@PoliceNG 😆

Anago style

No b house E go be one community gathering

Hmmm

U nah no go fight here oo Or you just hit your leg on the chair

We are getting there…made in 🇳🇬. This is our china started

If you like go person house go deh do anyhow to ba fori for okuta oku gbe 🥹

😂 😂 😂 😂 😂
