Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wetin be this? ๐๐๐
21,578 Aufrufe โข vor 4 Tagen โขvia X (Twitter)
37 Kommentare

When chicken land Na dog I be๐๐. The children must come out ๐

Walai ๐

Na person wey chop betta go bark ๐

โThief Dey gateโ Asin gate na verb ๐๐

๐๐, madam fear God o. Even small chicken the dog no see chop.

Na who chop chicken suppose guard the house ๐คฃ

These Ai dogs are very funny ๐คฃ๐ Ekuke

Kangchi fear God o ๐๐

Na you I wan dey fear ๐

No fear me o

Thief they gate..pidgin wey go Harvard

๐๐๐๐

Wahala no con too much like this ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Pure ekuke ๐๐๐

Bobby sef don voice out๐ญ๐๐๐ High quality tees๐ฅ๐ฅ๐ฅ My Whatsapp number is available on my bio

๐๐๐

๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐ omo wetin be this

Which kain dog be this๐

How ๐๐๐๐

Fear God oo ๐

Haha ๐ Nice one

Madam no vex nah who chop chicken dey bark

lol

AI with plenty problem

๐๐๐

๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐

No vex ๐คฃ na AI

๐๐๐

I am tired of this AI stuff abeg

All this AI video

๐๐๐ai Dey create

Fear God ๐

How much for this dog I need am badly ๐๐

๐ ๐
