Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin be this? 😂😂😂
21,578 görüntüleme • 4 gün önce •via X (Twitter)
37 Yorum

When chicken land Na dog I be😂😂. The children must come out 😂

Walai 😂

Na person wey chop betta go bark 😂

“Thief Dey gate” Asin gate na verb 😂😂

😂😂, madam fear God o. Even small chicken the dog no see chop.

Na who chop chicken suppose guard the house 🤣

These Ai dogs are very funny 🤣😂 Ekuke

Kangchi fear God o 😂😂

Na you I wan dey fear 😂

No fear me o

Thief they gate..pidgin wey go Harvard

😂😂😂😂

Wahala no con too much like this 🤣

🤣🤣🤣

Pure ekuke 😂😂😂

Bobby sef don voice out😭😂😂😂 High quality tees🔥🔥🔥 My Whatsapp number is available on my bio

😂😂😂

😂😂😂🤣🤣🤣

😂 omo wetin be this

Which kain dog be this😂

How 😂😂😂😂

Fear God oo 😂

Haha 😅 Nice one

Madam no vex nah who chop chicken dey bark

lol

AI with plenty problem

😂😂😂

🤣🤣

😂😂😂😂

No vex 🤣 na AI

😂😂😂

I am tired of this AI stuff abeg

All this AI video

😂😂😂ai Dey create

Fear God 😂

How much for this dog I need am badly 😂😂

😂 😂
