Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wetin dey actually worry Carter Efe… see how he pull him shorts for stage 😭😂
58,415 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 23

His preeq self ni long pass Wande Coal

That's how he makes his money Madness currencies

Omo Carter Efe don reach level where wardrobe malfunction na part of the performance 😭😂 Man dey fight for his life on that stage

@carterefe__ Shaking my head 😂😭 Omo, Carter Efe no dey ever perform normally. Man just turned the stage into his personal comedy show.

Make he take am easy

His brand is built on craziness.

I dont know

This guy no just serious, 😭😭

@MSARTS159725 He’s getting straight to business😂

Cater never fuck oo

I pity akpi one mama 😂😂😂

They're using us to make money

Nah werey 😂

Carter, your preeq resembles Tiny's own Allegedly ooo

U need Dey crazy for this industry

Baba don dey kolo small small but people never know

Akpi no fear ?😂😂

Bro really went extreme with this Omo ehn

All na content, make una no whine us

This guy too useless 😂😭😭😭

That’s wat he was paid to do na, to put on a show 😂, na wetin portable take pass am b dat

@viral_backup It’s high time he should be tested for hard drugs

Like this portable do that day wey you beat’am o, make Akpi no go kpai you o
