正在加载视频...
视频加载失败
Wetin con be this one like this ? 🤦♂️ 😂
10 条评论

𝐂𝐑𝐄𝐄𝐃1 年前
Na 02 arena remain o 🙌

Abdullahi damilola1 年前
Some Igbo people no normal I know that

Omobola 🦋1 年前
Man is getting joy in things that make him happy

Abel of Ibadan1 年前
@StayCavy Is this how u started Benjamin 😂😂😂

𝖊𝖒𝖒𝖆1 年前
Only Igbo people fit spoil gospel songs make e still sweet pass the original 😂

George M. Ofosu1 年前
Innovative

DANIBOY1 年前
Na talent na

Kris Australia1 年前
As long as he's having fun

Ijaya1 年前
And he is sweating. May God help our hustle ooo

𝐲𝐮𝐜𝐞𝐞⚡️1 年前
This one na the type wey dem dey lock inside gate when e small.. e no too play like that from small.. na now he just dey explore
