正在加载视频...
视频加载失败
Wetin concern Tunde Perry with Osun State? 😂😂😂
263,624 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
31 条评论

Omo...naija tidi nonsense i swear...20k to buy vote..person wey dey give 20k per person...u should av known waiting he go do if he enter now...nigeria my country haaaa..

Elenu. All way na way 😂

Nah u them send to test the water and feel the pulse of the people ? U wont try that with @davido

Na favor this one dey find from Davido

This one just Dey talk nonsense Anyone can think this, you no dream anything no Dey mugu us egbon Everybody know say APC no go down easily but Adeleke go win for sure They just want to close up the gap of the current disgrace 😂

This egbon get different patterns seh lol 😂

Adeleke man of the people Tunde write ham join and no copy me o

The egbon dey always like to dey involve 😂

You better tell him that we knows his house at anthony …so he should respect himself

Wuru wuru wuru to the answer 🤣

Everybody dey find sure maga

😂😂😂

Na tight setting

Atenu

Scope

Tagging no go finish am 😂

This one should focus on his "tight settings" and leave politics matter.

😂😂😂 Check dm dad 🙂↔️

Hope your lawyer get lawyer 😂😂😂

The guy na làtènujè

We are one Nigeria

Ẹgbọn fẹ tọrọ owo ni 😅

Wetin concern okpebolo Monday D7 with osun state

I swear this egbon dey joke with someones pain😆😄

This guy 🤣🤣

@orban123

This one don high

Shut up!

Let him speak abeg

Make e go face e work 😂

Na tight setting
