正在加载视频...
视频加载失败
Wetin Davido no fit do ?😂👩🍳
11 条评论

Boost your s0cial media presence today! Trust

does this song fit Miami

But licking the spoon you are using to cook is unhygienic Sha 😑

Audiogwu thinking about how to take shot at him again

My idolo too real abeg… see as he lick spoon 😭😂😂

Nice. This guy just won enjoy him life .🦅

bad hygiene. nothing him sabi, who puts a cooking spoon straight into their mouth and dips it back into the pot?

If I dey sad and I come Twitter see Davido smiling picture I go just dey smile seff like say I get inheritance inside Adeleke money. Loved david since EKURO I love am paa Olohun

Na here him learn how to cook wizkid and Burna boy

Oskpolor don go put spoon for mouth all in the name of tasting the meal 😆

wetin you expect from the husband of a chef. e go don rub off on am.
相关视频
Sensitive content
E no get wetin Power 80 no fit do. 😎
itel
156,746 次观看 • 1 个月前
