Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Wetin Davido no fit do ?😂👩‍🍳

316,116 views • 1 year ago •via X (Twitter)

11 Comments

Oyindamola🙄's profile picture
Oyindamola🙄1 year ago

Boost your s0cial media presence today! Trust

Solar Heavy's profile picture
Solar Heavy1 year ago

does this song fit Miami

Ifedolapo💜's profile picture
Ifedolapo💜1 year ago

But licking the spoon you are using to cook is unhygienic Sha 😑

Moh's profile picture
Moh1 year ago

Audiogwu thinking about how to take shot at him again

Chuks Ohax's profile picture
Chuks Ohax1 year ago

My idolo too real abeg… see as he lick spoon 😭😂😂

Kpunts's profile picture
Kpunts1 year ago

Nice. This guy just won enjoy him life .🦅

Warri bowy's profile picture
Warri bowy1 year ago

bad hygiene. nothing him sabi, who puts a cooking spoon straight into their mouth and dips it back into the pot?

WESC BABY 🇧🇪's profile picture
WESC BABY 🇧🇪1 year ago

If I dey sad and I come Twitter see Davido smiling picture I go just dey smile seff like say I get inheritance inside Adeleke money. Loved david since EKURO I love am paa Olohun

Uchenna 🇧🇪 ❤️'s profile picture
Uchenna 🇧🇪 ❤️1 year ago

Na here him learn how to cook wizkid and Burna boy

Theway1714's profile picture
Theway17141 year ago

Oskpolor don go put spoon for mouth all in the name of tasting the meal 😆

Ola's profile picture
Ola1 year ago

wetin you expect from the husband of a chef. e go don rub off on am.

Related Videos

E no get wetin Power 80 no fit do. 😎
0:20

Sensitive content

E no get wetin Power 80 no fit do. 😎

itel

156,788 views • 1 month ago