Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Wetin dey occur?

837,812 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля SEYI
SEYI2 лет назад

Very Dark man don meet Very White man 😭😂😂

Фото профиля Falaq Amin
Falaq Amin2 лет назад

Even if he didn’t understand anything he understood the juju part 😂😂

Фото профиля JOE 𝕏
JOE 𝕏2 лет назад

E say you can’t you even greet 😂😅 Nigerians too like respect

Фото профиля THIS BoY
THIS BoY2 лет назад

So oyinbo sef dey fear juju 🤣🤣

Фото профиля Flowz Pam
Flowz Pam2 лет назад

😂😂😂 While we're here, dash my pencil drawing 1 retweet abeg ☝️🙏

Фото профиля Emilia
Emilia2 лет назад

"You wanna a badu " na I'm I hear oh 😂😂 Do you know me before? VDM dey ment

Фото профиля Dezy.banz🦇
Dezy.banz🦇2 лет назад

Oyibo hear juju begin panic 😂

Фото профиля Freyy
Freyy2 лет назад

Fight dey hungry the werey Do you wanna battle?😂😂

Фото профиля Betty Nwabunike
Betty Nwabunike2 лет назад

Wait for juju nah why are you running

Фото профиля THIS BoY
THIS BoY2 лет назад

VDM say e no greet abeg watin you wan make e say after “what’s up”

Похожие видео