Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin Dj Chicken dey mix 🤣🤣🤣🤦🏾♂️
278,284 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

FobeCyril1 yıl önce
If no be m@dness how person go dey use 2 watches

Solar Heavy1 yıl önce
chill/lofi/relaxing

Eric1 yıl önce
Person way dy mad dy mix for normal people 🤣🤣😂🤣🤣😂 all of una dy mad 😂

Bright Maurice1 yıl önce
Omo people weak self 😂😂😂

Wicked Stepdad🇳🇬🇺🇸🦅1 yıl önce
I no see slap na

VICTOR✨🩶🙈1 yıl önce
He just dey use am play Chicken no Sabi dj work again

Horfficial feso1 yıl önce
Wetin do the werey for hand Shey hot water pour for him hand ni

sHiΩe1 yıl önce
Him Os is late by 8 years

Blessings1 yıl önce
Person weh dem suppose beat 🤣

Onlyonedimeji1 yıl önce
See as pilot dey look am 😂😂

TOMTECH1 yıl önce
If i dey here i go vex dey go house ,wtf is this rubbish mix
