Loading video...
Video Failed to Load
Wetin do the Lamborghini Mansory nah ๐
373,120 views โข 24 days ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

I no think say Mansory know say dem do this motor o? Cos WTF ๐๐๐คฃMansory with Lexus rim ๐๐

Just imagine poor man pikin say another person Lambo bend , some even put mouth laugh am , fools , people wey no dey see Lexus F sport on a regular, dey describe how Lambo suppose be. Just say you didnโt expect the guy to get the that level of wealth ๐

Poor people dey sabi cars ehn ๐คฃ๐คฃ

Na Mansory kit

But the car no bend now nah the camera ๐ญ

the car bend? no be round bout be tha place?

It is Lamborghini Monsuru

What is so surprising about cars that you guys can't rest? Everyday see this car ooh see that car ooh... Una never seen car before?๐

Baba for just use money buy Benz ooo

So yall don't know it was an upgraded Lexus ? Una no Dey reason with una head and check things well yall just believe this fake lifestyle online due to favoritism ๐.

Person car bend and them no get bicycle oo ๐

People go hate you when dem nor fit afford the life you Dey live That na norms now

One person say the car Dey move like sienna. I cry

Na one side the car Dey take waka, this one no move na waka e Dey waka

Poor people and investigating peopleโs wealth are 5&6

The car na accident way baba package

No be L learner I Dey see so?

But Na truth the car bend

Financial mistake

U guys are wild oo What kinda job is car spotting it can only happen in your country

Them say na man sorry

Onicha Lamborghini mamaceta

This one na 8th hand used....

This is a venza

Look very well ๐ Which Toyota product

The car no Bend Error Due To Parallax

The car they shake

Lambo kalambo

Hi @grok did OGB really buy Lamborghini?

@biggestblogger_ ๐๐

@Fiuzzy11 This is RX 350

