正在加载视频...
视频加载失败
Wetin go cause this kind thing for owambe? 🤔
10 条评论

Watin fit make me fight like this na if I travel from Lagos to ilorin for wedding and I no see rice chop.

Imagine me with all my steeze White senator and designer shoe i want go separate this kind fight 😂😂😂 God abeg ooo

It's funny watching but not funny happening to ones family members.

You beat my Aunty, you beat my sister... na una sabi o!

Na APC convention na Be like say food them dy f#ght for 😂😂😂

Ma Tinubu cause am. But women should learn to respect themselves sha

If I was the DJ, nothing go stop me from playing Party Scatter

Be like say them no acknowledge the wife side, the mama take am up come Dey cause nuisances

You sure say no be royal rumble be this?

Why did I find this hilarious? 😂 Like who's beating who?
相关视频
Wetin person go dey on before dem go fit dey reason this kind thing self 😭
TENIOLA
84,693 次观看 • 10 个月前
