Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin you go do for this kind situation? 🌚
32 Yorum

Why he no come face this guy? We all know what we are doing 😂

Baba dey form iron, as the whip touch he head na once he gbes 😂😂

I no dey go watch masquerade with my Glok ooh, if u try this nonsense with me I go throw shot for air make everybody go home Dem sabi me for area shaaa Dem no born d masquerade well

I can’t find myself in this kind situation

😃 e us cain commot e cap.. you for wait nah

Why cant they fight the masquerade

The way I go take follow the gods with upper cut, he no go believe e eyes

Araorun go go heaven that day

He no go believe as teeth go dey fall from em mouth.

Made I no Sha later sabi the person way be the masquerade, the gods must be crazy. 💔😂

Why do I have self defense skills and tools, I'd use just one groundnut piece to send the spirit back to the gods. #lit

Make e try am with Nigerian soldiers.

No too much talk

Carry una masquerade come my area come along with a fine casket too

He go too collect for my hand No cap One person must die that day and I know say no be me

Attack before they do. That's the medicine. Give am better spear or kick

They play the masquerade go collect ooo

If they never kpai one masquerade others won't learn

Blood go flow later no be human being wear that trash ? I will monitor him undress 😂 then we settle scores rubbish

Run. I no get body to dey chop whip at my age. Common sense. But in reality, U no fit see me for there.

Walahi na from inside that Ęku my blow go land for his teeth sha

😂😂😂 I Dey pray to encounter this thing 😫😫🤲🤲🤲 Aje na that day everybody go know who Dey inside agun

This is rubbish. One day, they will teach him a lesson. If not for the touts who move along with it, e for no do masquerade again when beating touch am.

Even if I steal iPhone 17, I go change am for anybody that beats me like this unless I steal their puppy.

The brother that did this to a brother beside me about 15 years ago still dey dodge the bullet., unknown to him we’ve move

I go spartan kick the werey

Even as a woman body go tell am.

Why d guy no try give am a very strong bicycle kick make masquerade fall anyhow

He later bob when he see wiping🤣

You go don understand this egbon matter San on paper 😭😭😭😂😂😂

Iffa no punch him for face make I bend

E go chop d beating of him life, wallai
