Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wetin I go use dis powder do again? 😂🔥
Комментарии: 10

Moh1 год назад
You dey lick powder, Tinubu dey chop am 😂

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 год назад
Tinubu own no work ke😭😭😭😂😂

JUJU PUNTER1 год назад
U b mumu 😂😂💔💔😂💔😂😂 "We may be hungry, but we can manage our hunger" 😂💔😂😂😂💔💔

High Chief Lawrence I. Okoro (Sir Law)1 год назад
Nasboi is the best content creator in Nigeria.

♤☆1 год назад
you wan use powder on president ke? person wey dey manufacture & distribute powder.

Number One🥇1 год назад
I never watch video, I don already like and repost because NasBoi too good 😂😂💯

ØLUSHỌLā🇳🇬🏴1 год назад
You know how many aseje baba don chop before e reach dia?🤣🤣

@1 год назад
Wizkid post Davido keh ? Pride go grii am ?

Truth Talker 💯💯💯1 год назад
This bro make me feel like these stuffs were real. Omo Nasboi is super talented!

ND ICTmedia1 год назад
This powder go really help you, see as fish pieeee seller come clean and fresh, this life try get money sha, let me go bath im coming
