Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wetin mbappe dey do for monaco?😳
220,239 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)
27 Kommentare

Make e no shock you say na the girl born the boy

You don scout am for Man City

Why playing in Leicester city

Just because the pitch looks green doesn’t mean it’s safe to play on

Guy 😂

Wtf😂😭

Monaco? Le Mans

see loads this small girl start carrying. never grow finish oo

Omo

😂

Ahh!! Olise for Crystal Palace.

Lol, allow the guy na

😂😂

Lamin yamal come dey play for espanyol 😭😭😭😭

This one nah average player and nah where e deserve to dey play be that

😂😂😂

if cousin carry this kind loads... her mama must keep her away from family members ooo

Co ask

🤷♂️🙄🤫

🐎

And I’m sure the release cause will be manageable to pay o

Omo

My new baby mama

Omor

😂 guy why them never sign am since

Give me the gist

aneema
Ähnliche Videos
Sensitive content
See wetin dem dey do for person burial ceremony, God abeg 😳🙆♂️
D3VID 🐢
76,224 Aufrufe • vor 3 Monaten
