Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Wetin Portable dey do ? 😭💔🎺

181,418 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von KENNY.
KENNY.vor 8 Monaten

Portable dey craze🤣🤣

Profilbild von TESLA 🚀
TESLA 🚀vor 8 Monaten

He wan use Olamide trend but en no work, na once he sharply go grab trumpet 🎺. Different pattern!

Profilbild von simplecea@4kmi.com
[email protected]vor 8 Monaten

No be only Olamide sabi play sax werey lafin wo werey 🤣

Profilbild von B3N20
B3N20vor 8 Monaten

Abeg nobi this kind Fela we want

Profilbild von Tosyn🇳🇬
Tosyn🇳🇬vor 8 Monaten

If you smoke wetin him smoke, you will enjoy the melody like he’s doing presently 🤣

Profilbild von PBTIPS 👀
PBTIPS 👀vor 8 Monaten

New born fela😂

Profilbild von Jasper
Jaspervor 8 Monaten

Olamide is probably regretting helping Portable become famous, especially seeing how ungrateful he turned out.

Profilbild von imole
imolevor 8 Monaten

This guy madness dey increase everyday

Profilbild von Hope
Hopevor 8 Monaten

This guy is just pretending not to be a mad man. He’s a mad man.

Profilbild von rapy pappy
rapy pappyvor 8 Monaten

stop making foolish people famous!!! portable matter no dey shock us again

Profilbild von John Commando💯
John Commando💯vor 8 Monaten

Who give am trumpet 😂😂

Profilbild von Pastor Keu 🇨🇦 🇨🇦
Pastor Keu 🇨🇦 🇨🇦vor 8 Monaten

Baddo don cause Wahala 🤣🤣🤣

Profilbild von manifest🫠😎
manifest🫠😎vor 8 Monaten

Cus he saw olamide post 😹

Profilbild von Falusi Akinwale
Falusi Akinwalevor 8 Monaten

Wetin Habeeb dey do like this😂💔

Profilbild von GodwinPharmD🥚
GodwinPharmD🥚vor 8 Monaten

Zazu wan be like Olamide lol

Profilbild von BIG MAYOR
BIG MAYORvor 8 Monaten

Young fela

Profilbild von Daniel Abraham – Whereinproperty
Daniel Abraham – Whereinpropertyvor 8 Monaten

Abeg i wan leave Nigeria, someone should please help me 🥲🥲🥲😂😂😂😂

Profilbild von OWOLABI 💵
OWOLABI 💵vor 8 Monaten

Weyrey sha wan dey follow baddo drag everything 😂

Profilbild von MS. PEPPERS
MS. PEPPERSvor 8 Monaten

I hope this is a personal trumpet because the original owner will have an unpalatable experience on next use.😎

Profilbild von Realtor Kelvin🏠📊
Realtor Kelvin🏠📊vor 8 Monaten

Him just Dey make noise Him think say him Dey blow better thing

Profilbild von Ebuka
Ebukavor 8 Monaten

Sounds like Aboki trailer wey failed break. Lol

Profilbild von Hphilz69
Hphilz69vor 8 Monaten

Wetin Pot-Able dey do na?

Profilbild von PJ ✂️
PJ ✂️vor 8 Monaten

Butter no be monkey food o.

Profilbild von Muktar
Muktarvor 8 Monaten

This one na crazy but all of you dey count am as cruise

Profilbild von BIG ENERGY
BIG ENERGYvor 8 Monaten

New fela 2

Profilbild von NO_Love💔
NO_Love💔vor 8 Monaten

Portable no normal again sehh

Profilbild von Hon. Abdul🔥
Hon. Abdul🔥vor 8 Monaten

Rubbish play, and peller talk ma say make we believe in our rubbish

Profilbild von Timeless Mindset VX
Timeless Mindset VXvor 8 Monaten

Olamide see wetin you create ooh, from street to saxophone destroyer😭

Profilbild von EngrMideh4Truth
EngrMideh4Truthvor 8 Monaten

This guy no fit normal again 🤣

Profilbild von Adeniyi 🥷🏾
Adeniyi 🥷🏾vor 8 Monaten

This p be like when I Dey junior school and I Dey try play flute like my mates . He cheeks go too pain am

Profilbild von Gannybummy
Gannybummyvor 8 Monaten

I hope all is well o portable. 😃

Profilbild von H. Owoyemi (H.0.3)🏐🧸🧧
H. Owoyemi (H.0.3)🏐🧸🧧vor 8 Monaten

Na new born Fela now 😂

Profilbild von 𝔍𝔞𝔟𝔲𝔩𝔞𝔫𝔦 🎁
𝔍𝔞𝔟𝔲𝔩𝔞𝔫𝔦 🎁vor 8 Monaten

As Badoo do himself wan do him own 😂

Profilbild von Kwessy Sela
Kwessy Selavor 8 Monaten

Make this man not finish the air for him stomach o

Ähnliche Videos

See Wetin VeryDarkMan dey do😭💔
0:51

Sensitive content

See Wetin VeryDarkMan dey do😭💔

Oyindamola🙄

88,827 Aufrufe • vor 2 Monaten