正在加载视频...
视频加载失败
Wetin dey do Portable exactly? 😭😂
84,727 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
31 条评论

Do you want me to tell you? 😭 At this point, even Portable no fit explain Portable. 😂

Na mumu normally .. if he flop for the fight, na in go vex me

Portable really is a hustler like this guy puts so much energy into every art like bros just making this fights go viral with his crazy behaviors😂

This thing don turn content abeg!!!!

Is this not too much for someone they will beat

Na gidigbo dem suppose register this werey for

If you collect that kind money , tou go display pass like this

E be like this guy been mad for e former life 😂😂

The same way and carter later flog am 😂😂

Portable where be warey 😂 always behave like mad man 😂

Make them leave am

Person wey go chop am again, tekunbi go watch this one

Fright go start now, two minutes e go Dey breath like person wey just escape from armed robber. I’d!ot boy 😂

Portable is high

Portable don use style leave music. All join sha, so far money dey come

On colos

Baba wan high morale for the match

Portable Fe san wole 😂

Charles will humble you

Hope Charles no go beat am like Carter

He too get mouth 😂😂😂

Shey him fit beat all those bouncer wey Dey holding am

Wetin Dey do this bros 😂

Bring Carter come, em go behave

Na beating go end these gragra

He just dey act up him usual drama

They supposed join hand beat him well

Baba entertainer

Na wetin them pay for na

The guy don de fra 😂😂

E pele e pele 😂😂😂😂
