Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Wetin Portable dey do ? 😭💔🎺

181,418 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля KENNY.
KENNY.8 месяцев назад

Portable dey craze🤣🤣

Фото профиля TESLA 🚀
TESLA 🚀8 месяцев назад

He wan use Olamide trend but en no work, na once he sharply go grab trumpet 🎺. Different pattern!

Фото профиля simplecea@4kmi.com
[email protected]8 месяцев назад

No be only Olamide sabi play sax werey lafin wo werey 🤣

Фото профиля B3N20
B3N208 месяцев назад

Abeg nobi this kind Fela we want

Фото профиля Tosyn🇳🇬
Tosyn🇳🇬8 месяцев назад

If you smoke wetin him smoke, you will enjoy the melody like he’s doing presently 🤣

Фото профиля PBTIPS 👀
PBTIPS 👀8 месяцев назад

New born fela😂

Фото профиля Jasper
Jasper8 месяцев назад

Olamide is probably regretting helping Portable become famous, especially seeing how ungrateful he turned out.

Фото профиля imole
imole8 месяцев назад

This guy madness dey increase everyday

Фото профиля Hope
Hope8 месяцев назад

This guy is just pretending not to be a mad man. He’s a mad man.

Фото профиля rapy pappy
rapy pappy8 месяцев назад

stop making foolish people famous!!! portable matter no dey shock us again

Фото профиля John Commando💯
John Commando💯8 месяцев назад

Who give am trumpet 😂😂

Фото профиля Pastor Keu 🇨🇦 🇨🇦
Pastor Keu 🇨🇦 🇨🇦8 месяцев назад

Baddo don cause Wahala 🤣🤣🤣

Фото профиля manifest🫠😎
manifest🫠😎8 месяцев назад

Cus he saw olamide post 😹

Фото профиля Falusi Akinwale
Falusi Akinwale8 месяцев назад

Wetin Habeeb dey do like this😂💔

Фото профиля GodwinPharmD🥚
GodwinPharmD🥚8 месяцев назад

Zazu wan be like Olamide lol

Фото профиля BIG MAYOR
BIG MAYOR8 месяцев назад

Young fela

Фото профиля Daniel Abraham – Whereinproperty
Daniel Abraham – Whereinproperty8 месяцев назад

Abeg i wan leave Nigeria, someone should please help me 🥲🥲🥲😂😂😂😂

Фото профиля OWOLABI 💵
OWOLABI 💵8 месяцев назад

Weyrey sha wan dey follow baddo drag everything 😂

Фото профиля MS. PEPPERS
MS. PEPPERS8 месяцев назад

I hope this is a personal trumpet because the original owner will have an unpalatable experience on next use.😎

Фото профиля Realtor Kelvin🏠📊
Realtor Kelvin🏠📊8 месяцев назад

Him just Dey make noise Him think say him Dey blow better thing

Фото профиля Ebuka
Ebuka8 месяцев назад

Sounds like Aboki trailer wey failed break. Lol

Фото профиля Hphilz69
Hphilz698 месяцев назад

Wetin Pot-Able dey do na?

Фото профиля PJ ✂️
PJ ✂️8 месяцев назад

Butter no be monkey food o.

Фото профиля Muktar
Muktar8 месяцев назад

This one na crazy but all of you dey count am as cruise

Фото профиля BIG ENERGY
BIG ENERGY8 месяцев назад

New fela 2

Фото профиля NO_Love💔
NO_Love💔8 месяцев назад

Portable no normal again sehh

Фото профиля Hon. Abdul🔥
Hon. Abdul🔥8 месяцев назад

Rubbish play, and peller talk ma say make we believe in our rubbish

Фото профиля Timeless Mindset VX
Timeless Mindset VX8 месяцев назад

Olamide see wetin you create ooh, from street to saxophone destroyer😭

Фото профиля EngrMideh4Truth
EngrMideh4Truth8 месяцев назад

This guy no fit normal again 🤣

Фото профиля Adeniyi 🥷🏾
Adeniyi 🥷🏾8 месяцев назад

This p be like when I Dey junior school and I Dey try play flute like my mates . He cheeks go too pain am

Фото профиля Gannybummy
Gannybummy8 месяцев назад

I hope all is well o portable. 😃

Фото профиля H. Owoyemi (H.0.3)🏐🧸🧧
H. Owoyemi (H.0.3)🏐🧸🧧8 месяцев назад

Na new born Fela now 😂

Фото профиля 𝔍𝔞𝔟𝔲𝔩𝔞𝔫𝔦 🎁
𝔍𝔞𝔟𝔲𝔩𝔞𝔫𝔦 🎁8 месяцев назад

As Badoo do himself wan do him own 😂

Фото профиля Kwessy Sela
Kwessy Sela8 месяцев назад

Make this man not finish the air for him stomach o

Похожие видео