Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin Portable dey do ? 😭💔🎺
34 Yorum

Portable dey craze🤣🤣

He wan use Olamide trend but en no work, na once he sharply go grab trumpet 🎺. Different pattern!

No be only Olamide sabi play sax werey lafin wo werey 🤣

Abeg nobi this kind Fela we want

If you smoke wetin him smoke, you will enjoy the melody like he’s doing presently 🤣

New born fela😂

Olamide is probably regretting helping Portable become famous, especially seeing how ungrateful he turned out.

This guy madness dey increase everyday

This guy is just pretending not to be a mad man. He’s a mad man.

stop making foolish people famous!!! portable matter no dey shock us again

Who give am trumpet 😂😂

Baddo don cause Wahala 🤣🤣🤣

Cus he saw olamide post 😹

Wetin Habeeb dey do like this😂💔

Zazu wan be like Olamide lol

Young fela

Abeg i wan leave Nigeria, someone should please help me 🥲🥲🥲😂😂😂😂

Weyrey sha wan dey follow baddo drag everything 😂

I hope this is a personal trumpet because the original owner will have an unpalatable experience on next use.😎

Him just Dey make noise Him think say him Dey blow better thing

Sounds like Aboki trailer wey failed break. Lol

Wetin Pot-Able dey do na?

Butter no be monkey food o.

This one na crazy but all of you dey count am as cruise

New fela 2

Portable no normal again sehh

Rubbish play, and peller talk ma say make we believe in our rubbish

Olamide see wetin you create ooh, from street to saxophone destroyer😭

This guy no fit normal again 🤣

This p be like when I Dey junior school and I Dey try play flute like my mates . He cheeks go too pain am

I hope all is well o portable. 😃

Na new born Fela now 😂

As Badoo do himself wan do him own 😂

Make this man not finish the air for him stomach o
