Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin Ruger dey do ?😭😂
11 Yorum

L U C K Y1 yıl önce
See werey we talk say em dey ball like Jay Jay 😭 Ruger just dey mumu anyhow 😂😂

GUNNAR Optiks1 yıl önce
Gear up with GUNNAR’s Call of Duty Alpha Edition glasses and take your gaming to the next level.

Kaptain Kush1 yıl önce
Ruger suppose dey play Paralympics

Mckinzy 🎸🎶1 yıl önce
“I dey ball like Jay Jay”

Meme Minister®™1 yıl önce
Lmao 😂 I love that tackle See as everyone leave He dey gbese he think he's Messi 😂

Elena💚||Elena sneakers and shoes1 yıl önce
He is playing nauuu 42-46 28,000

Big Bounty1 yıl önce
"Epa music yen na" ❌ "Abeg comot the boot first ✅

Thug Life1 yıl önce
Ruger think say na Rugby 🏉 😂

okayyyyyyyyy👾1 yıl önce
See as e dey play ball, na why that pink hair make sense now

Call_me_Redeema🌟1 yıl önce
Agba baller😅

Ilychapo🇬🇧🇳🇬1 yıl önce
Na person wey say he Dey play like jay jay be this?? Musicians will say anything, make song sha sweet😂
