Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin the guy put inside that food?? 🤯
35 Yorum

I like as them dey use their hand expose themselves. Showing the police their tactics at every turn... My own be say, make police no go scatter my food for road because of all these online retards.

Criminals get caught just for one reason.. Just because they can’t keep their mouths shut for one sec. Na why em dey brutalise una because una no get Akonuche at all

Na because of Animals like this dey make Police dey harass person up and down, what the essence of him putting up the video on the internet, and some naija police no geh sense dem fit see this video finish begin to dey tell dispatch people to dey open people food for inspection

AND THEY CRY FOUL WHEN THE POLICE START HARASSING EVERYTHING AND ANYTHING .🤦🏾♂️

Tomorrow a police officer will tell a rider to open the food that he’s carrying and you guys will start shouting but see what a senseless youth is showing off 🤮

Am I the only one that watched it and still don’t understand what he put inside?

Dealer dey deliver with jellof rice 😂😂

Until they start scattering people's food deliveries and riders start entering trouble

How can we locate him and let police put him in jail ,fools like this are the ones making life difficult for innocent people,idiot mumu boy

He dey hide backwoods ? On God police can never arrest me with Backwoods. E no possible

Imagine rubbish, after they cast update finish , they will come out on camera to blame innocent Nigeria police 😂😁

Small time, these weyrey go come outside dey cry of police harassment. For him tiny little mind now him na El chapo. Lol

It's obvious that as the day goes by, humans become more dumber and its all evident among these younger generations. We now have grownups who have refused to grow up.

Oh wow so cr!minals keep figuring out ways to get ahead of the law enforcement agencies everyday, now it’s to hide drvgs in underneath food packing. Well they have casted themselves now because they can’t do things without making videos

Una too mumu, everything na camera..🤮

Now every dispatch rider delivering foods don enter one chance with this stup!d video Wetin social media go cause ehn,oponu arindin ,dey post anything for contents

That’s Backwood or his brothers that still contains nicotine…. Anyway it’s used to wrap weed

What is that?

Only Una go cast Una update by Una self

The prefrontal cortex doesn't develop until one is 25yrs and just maybe, that's one of the reason why some of these teenagers are moving mad. Now imagine one who smokes Indian hemp which reduces actual brain content when your brain is still developing.

Waiting b dis beg mk police da ask us to pour our food to search chai most this guy has zero sense eh waiting b this ehen pass ewe

Crazy things are happening o

Must u record and post everything? Fuckin idiots!!!!

🙄

Na Una de Make work hard for dispatch riders wey de deliver food 😤

Why will police arrest you for buying backwoods

Na Una Dey cast update, small time now police go begin check food

Muumu people Una go just dey cast everything ,,, .. things wey been dey go low-key for years , now police go dey search inside food 😏

This is why education is important.

people foolish gan oh .. na everything them dey post for internet

Backy

When police go begin search una food and turning young boys upside down to search them Una go begin cry come social media Please tell me what this information is doing online? Foolish boys

Next time when police stop someone and tells them to open the food , make nobody vex

That's a backwood tobacco, I don't understand why hiding it

He good as u dey give police update
