Loading video...
Video Failed to Load
Wetin Tosyne do this boy? 🥹
10 Comments

Ode if you use money to buy love you will never stop paying 😒

Boy talks too damn much can never be me or any of my friends! I’ll just walk away and heal simple. This own na mumu

The werey if na hin bro talk say make hin borrow him something now dem go talk say dem no get, na wetin e deserve be dat

😂😂😂😂😂

Sha marry the girl I no wan dy hear na my ex dy pay my Ajo ooo

Keep on paying bro 😂

Why do you have to invest that huge on a girlfriend whey no be your baby mama ? When it comes to simping I don’t think there is any other country men that can drag it with Nigerian men . The ones wey simp too plenty pass the ones wey get sense

As you dey laugh, Hope you dey learn? Him nagging and casting her, No mean say BadboyJago broke o, “ fuc a bitch up when they act stupid”

The day, the day the day... OMO ODE!! OTI SANWO OMO GOR JOR..🤣🤣🤣OZUOR no go read lamentations dey there dey cry

Omo make sure say you Marry her ooo, I no wan dey hear my ex boyfriend use to give me 5 million for house rent and 500k for ajo ooo😂
Related Videos
Sensitive content
Make Una see wetin this werey boy Dey do this early morning 😭💔
Oyindamola🙄
239,750 views • 10 months ago
