Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

wetin you dey think tho?? 😭😭😭

184,309 görüntüleme • 12 gün önce •via X (Twitter)

58 Yorum

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

e no even bother advice him fellow explorers 😭 if dem like make dem no use their head

Oloba Sakagadget 🔌 profil fotoğrafı
Oloba Sakagadget 🔌12 gün önce

E dey pain am internally 😂

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

e go first go sleep for 48hrs 😂

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

the sound come make am worst 😭😭

𝕭𝖑𝖊𝖘𝖘𝖊𝖉 † profil fotoğrafı
𝕭𝖑𝖊𝖘𝖘𝖊𝖉 †12 gün önce

Nah once the guy on red return back 😂

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

make e no turn back nau 😆😂

𝕭𝖑𝖊𝖘𝖘𝖊𝖉 † profil fotoğrafı
𝕭𝖑𝖊𝖘𝖘𝖊𝖉 †12 gün önce

E be like "Experience is the best teacher, but no be me go Experience"😂

uncertain.🏌‍♂️ profil fotoğrafı
uncertain.🏌‍♂️12 gün önce

if dem ask am wetin sup for house dem no born am to spill😅

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

nįgga taking that shįt to the grave

Zion profil fotoğrafı
Zion12 gün önce

Baba fess take small nap first 😭😂

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

make e use confirm if him still fit breathe 😆😭

Zion profil fotoğrafı
Zion12 gün önce

😂😭

Minister Of Thoughts💭 profil fotoğrafı
Minister Of Thoughts💭12 gün önce

He go feel am for body😂

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

something don spoil for him body like that

Abby baby 🦋 profil fotoğrafı
Abby baby 🦋12 gün önce

Omo what was he thinking

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

who no go no go know

Bi profil fotoğrafı
Bi12 gün önce

Him little life flash before him eye 😹😹😹

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

him little life 🤣🫵🏽

Bi profil fotoğrafı
Bi12 gün önce

E clock say he still too young nau

ONTARIO MENACE profil fotoğrafı
ONTARIO MENACE12 gün önce

He don get fault as he Dey like that 😭

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

😭😭

FenDi profil fotoğrafı
FenDi12 gün önce

him eyes clear like mad and the sound fit this video like mad 😭

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

the sound dey really off me 😭

Sir Rukky Maxwell profil fotoğrafı
Sir Rukky Maxwell12 gün önce

This reminds me of my childhood days. We would practically throw our self off story buildings like this to know who is more strong hearted. We even do it without the sand and land on bare floor. 😂 Crazy stuff. Feeble minded guys didn't try it though

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

una dey try things when una young o, i don’t wanna believe i played it too safe.. i come dey feel like say i no play at all when i small.

Sir Rukky Maxwell profil fotoğrafı
Sir Rukky Maxwell12 gün önce

Bro we grew up in local street. We were not poor perse but we were at the bottom rung then. The kind of play we did back then, kids of these days would shudder at it. We constructed, canoes and went to test it in the river even though we couldn't swim 😂 We made local explosives with "calcium carbide' Aka Cabad 😂 Almost blew our heads off Fought knockout wars with other streets. Swam in rivers in the bush. Borrowed bicycles and went on road trips to far away villages and come back within hours 😂 Crazy stuff

The Soliloquy profil fotoğrafı
The Soliloquy12 gün önce

João Pedro no wan play again? 😂

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

come go wear chelsea jersey again, na from there him problem start 😂

Kingsman profil fotoğrafı
Kingsman12 gün önce

Around 5pm that day he go begin see some signs🤌

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

around 10pm, e go come begin see wonders

Obahd💫 profil fotoğrafı
Obahd💫12 gün önce

Octoberish really fool for that rap😭🤣

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

clown ahh nįgga fr 🤣

She who must not be named profil fotoğrafı
She who must not be named12 gün önce

I did this exact thing when I was growing up too. I couldn’t walk properly for days I told my parents I fell down cause the flogging I would’ve received.

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

i dare you to tell the truth 😂

jamey profil fotoğrafı
jamey12 gün önce

Na only that boi on red notice we time do am, dey no gats tell am to go back 😭😂😂

Mcoscair profil fotoğrafı
Mcoscair12 gün önce

He don too watch Jet Li 🤣

TAYE 𝕏 profil fotoğrafı
TAYE 𝕏12 gün önce

Na hot water an ori go reset him brain for house.

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

see economy, dem go use the anger massage shege comot him body, coupled with few slaps and kicks.

𝖀𝖌𝖔𝖈𝖍𝖚𝖐𝖜𝖚𝖙𝖚𝖇𝖊𝖑𝖚𝖒 profil fotoğrafı
𝖀𝖌𝖔𝖈𝖍𝖚𝖐𝖜𝖚𝖙𝖚𝖇𝖊𝖑𝖚𝖒12 gün önce

Na the sound come makenam worst😭

Tobatonialabi profil fotoğrafı
Tobatonialabi12 gün önce

He think say na bed

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

😭😭😭

fawaz 🪖 profil fotoğrafı
fawaz 🪖12 gün önce

Experience is the best teacher 😂😂😂😂

*🇳🇬🇺🇸* profil fotoğrafı
*🇳🇬🇺🇸*12 gün önce

Na tomorrow en go feel am

Tolu Of Canada🇨🇦🇨🇦 profil fotoğrafı
Tolu Of Canada🇨🇦🇨🇦12 gün önce

Jesus 😭😭😭

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

e jus pack slippers dey go house straight, dem no need tell am 😭

Lucas profil fotoğrafı
Lucas12 gün önce

Ovocado, you sef jump nau 😂

NUEL_ED profil fotoğrafı
NUEL_ED12 gün önce

Fawwwwkkkk😂😂😂😂😂

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

wetin him dey think tho 😂

Sodiq Afolabi profil fotoğrafı
Sodiq Afolabi12 gün önce

Life nah setup 🤣

Turner profil fotoğrafı
Turner12 gün önce

@iamobaaafya Nigha still don’t wanna cry, I’m sure he is going backyard to yell the pains out 😂😂

justme profil fotoğrafı
justme12 gün önce

Na this kind thing I been Dey do when I Dey that age too o.

Tobi 4L profil fotoğrafı
Tobi 4L12 gün önce

i no try am, i like myself gan

The Lordess 🇮🇹🇸🇮🇦🇹🇦🇪🇫🇷🇹🇷 profil fotoğrafı
The Lordess 🇮🇹🇸🇮🇦🇹🇦🇪🇫🇷🇹🇷12 gün önce

Lmao... What is this voice-over abi na themesong? 😭

D🪐 profil fotoğrafı
D🪐12 gün önce

Why em wear Chelsea jersey na 😂

YOUR GRANDFATHER 💙❤️ profil fotoğrafı
YOUR GRANDFATHER 💙❤️12 gün önce

That push affected his landing. That guy up there pushing is the devil

PrimeTime 💸 profil fotoğrafı
PrimeTime 💸12 gün önce

Lol, I use to do this playin ice and water game in sec sch.😂, com and see me jumpin down from crazy heights, my friends then would just marvel. The day I jumped a 14 steps long staircase from up to down, omo me sef shock. I always thank God I didn't break my leg when I was young

F I R S T U S profil fotoğrafı
F I R S T U S12 gün önce

This was one play I enjoyed in my teenage age.

King El profil fotoğrafı
King El12 gün önce

Them no they tell person You go just go house straight 😂😂

Benzer Videolar

Omo see wetin Yaho0 boys dey do ĊL😭😭😭
1:19

Sensitive content

Omo see wetin Yaho0 boys dey do ĊL😭😭😭

CD2

499,092 görüntüleme • 1 yıl önce

see wetin blaqbonez dey do person babe😭😭
0:44

Sensitive content

see wetin blaqbonez dey do person babe😭😭

korede

18,874 görüntüleme • 2 ay önce