正在加载视频...
视频加载失败
What flag is this?😂
163,957 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
33 条评论

Wetin pain me be say she don waste half n like #750 be that

Na that oya na ichie off me Shaa, the girl acted so serious to show say na just content.

This one no be babe o Na snr man 😂

U still dey call this one flag... U dey call full parachute flag, na wa for u o ,, brooooooo!!.

He say na “ichie”

She ordered Heineken and you got star radler for yourself, you did not see any flag at that point. You wanted to witness more action right? You got what you wanted to see🥲

Oyana ichie 🤣🤣🤣

oya na ichie

I go still chop you... That your gods small

Mammy wate or "whinch" flag 😂😂😂😂😂

I just dey laugh for road, people go think say I don craze 😂😂🤣😂

You got a real one

This is one is red canopy E don pass red flag

My guy say na "oya na ichie" 😂😂😂

Funny enough I like babes like this….them be real gees sha….always transparent and open

My guy na discharge-format be that. Hey! Carry am enter house she go confess. Na today something😆😂

🤣🤣🤣 Na senior man be this.

Achuwell 🤣

Haa, no be small ichie 😂 me sef go run 😂

No flag Just sack her asap

This one don pass flag, this is signboard o

@jay_boyslim come here

This one na brown flag

A girl after my heart

Ur mind go dey 😹 😹

😂😂😂😂😂

Baba say na "Ichie" 😂😂💔

Bottle flag

Traditional flag na

Purple 😂🤣😂🤣

A red banner be this 😂😂

Ngwanu ichie 🤣

I don laugh tire😂😂
相关视频
Sensitive content
what flag is this
lapak
234,696 次观看 • 1 年前
