Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which flag is this? 😂😂
34 Yorum

She knows there’s a camera looking at her

She Dey feel her gbaness

Na this kind people dey smell bread before dem chop am 😂

There’s no flag here. Everybody does this.

THE LORDS CHOSEN BANNER!!!😕

This one big pass flag, na banner

Swiming in Public pool is not even advisable

Just imagine, hand way u go take chop. God Abeg

Na Full Red Banner God of mercy 😂

Yellow flag

Lqbtq flag 😂😂😂

Banner

🏴

Na why I don't like swimming pool at all, someone will just come and carry his/her dirty body enter chai.....

Red banner ! Cause this one pass flag oh

Nigeria

Ibadan girls eh ....this one black flag ... 😂

Yellow flag weh sharp

Dark red

🚩X 100

nawa o

Nigeria 🇳🇬

Black 😭

Combo of black and red

Deep red

And the pool wept ... The swimming pool don enter depression ooo . 🙆🙆🙆🙆😭😭😭😭😭😭😭😭🤣🤣🤣

She is aware of the camera I think it is deliberate

Green white green 🤣

Black flag

The water has been contaminated 👌

The bitter truth is that most Ladies forming on this comment section do it more

Run o (in fela voice )

Lemon 🍋 n red

Na ibadan girls be dis
