正在加载视频...
视频加载失败
What is all this? I need answers!😤
11 条评论

PELEZ 🕒3 年前
Omoooo 💔 When dem go notice the guy wey sing this song for this music industry 😩 see Song God!!!! 😭 😭 💔 #knock

47s3 年前
You go mix am with insecticide 😂

Justkingphoebe3 年前
@Kcorede Stop na 😂😂😂

Faiz 🇳🇬3 年前
Flies are attracted to things with strong smell/scent ….so no be only shit them day follow Phoebe 😂…For example they are attracted to food .good day smell?? No ….so there you go …any thing with a strong fragrance both good or bad fly go follow am

Justkingphoebe3 年前
@AbdulazeezFaiz5 Thank you joor

𝗙𝗿𝗮𝗻𝗸 𝗖𝘂𝘁𝗲𝘅 💫3 年前
I don tell u make u stop to dey buy pef from that aboki!! U see now 😅🤣

Justkingphoebe3 年前
But I b e customer naw 😒

Bayo Otedola3 年前
Na lofinda

Justkingphoebe3 年前
@mister_ade5 😂

Damola ⭐️♊️🇳🇬🇨🇾🇹🇷3 年前
Next time spray insecticide instead 😂

Justkingphoebe3 年前
Haaa😂

