Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What is going on here?
803,033 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

TradeLikeDonnarvor 1 Jahr
Na Opay dey do this nonsense Imagine I took my babe on a date and u was about to pay and Opay ask me to open my mouth before I can send the money 🥺

C in Cvor 1 Jahr
Opay abeg na outside I dey na

@Daviidovor 1 Jahr
Be like OPAY never show you shege for public before 😂😂

MØZ¥P€LL¥ ✘PLØ!†🧑🏻💻🥷🏼vor 1 Jahr
Opay @OPay_NG need to do something about this thing because it’s becoming too embarrassing 😂😂

C H A R L E Y 👣vor 1 Jahr
Anything for the loan 😄😫

Jules_Ebyvor 1 Jahr
Person no fit get privacy again. Even after he went to hide at the back of a car, they still found a way to invade his privacy. Now, he's trending.

𝗗𝘂𝗸𝗲 𝗼𝗳 𝗕𝗲𝗻𝘂𝗲 💫vor 1 Jahr
I swear the baba dey sign up for loan app 🥺

8 PLANETS 🪐vor 1 Jahr
Who collect baba facebook among una? Talk fast

LÉONvor 1 Jahr
Them say na Opay face verification

Gospel Manvor 1 Jahr
Opay app will make you look cr@zy in public... 🤣🤣🤣
