Loading video...
Video Failed to Load
What is going on here?
15,476 views • 6 hours ago •via X (Twitter)
17 Comments

Witty julz5 hours ago
Una don dey polish bra ha my gender dey rub person shame I swear

Don Steve5 hours ago
Funny people everywhere 😂😂

yè6 hours ago
I need full explanation I no wan assume

Veezy6 hours ago
pattern plenty! i think say na only shoes them dey polish

Anyhow Settings 🔨5 hours ago
Different patterns...

Ser Saga5 hours ago
Na one feminist give am her bra. She think say she fit show her control over men. 😭😭

L💡GHT5 hours ago
It’s maintenance day

Miracle 🦋💜5 hours ago
As how? 🤣

Bíg14🐦⬛6 hours ago
Life is turning around

ⒼⒽⓄⓏⓉ6 hours ago
What does it look like?

𓃵_ABIODUN 𓃵🖤6 hours ago
Fear ladies that love black clothes 😆

Jhay.Reginald5 hours ago
Economy

Small warrior(S-WAR)5 hours ago
Dem Dey polish bra 🤲🏾😭😭😂 Omo Wetin person no go see for this country 😭😂

Bulus Paul6 hours ago
Dying it to it original color 🤣 Country hard to this extent 💔

Q°A _ liv6 hours ago
Quality control officer for the bra department😂😂

_05.02.195 hours ago
E go con turn brand new one, She get date tonight. Nah why

Naija2capeblog5 hours ago
What the!!!!😳
