Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

803,033 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von TradeLikeDonnar
TradeLikeDonnarvor 1 Jahr

Na Opay dey do this nonsense Imagine I took my babe on a date and u was about to pay and Opay ask me to open my mouth before I can send the money 🥺

Profilbild von C in C
C in Cvor 1 Jahr

Opay abeg na outside I dey na

Profilbild von @Daviido
@Daviidovor 1 Jahr

Be like OPAY never show you shege for public before 😂😂

Profilbild von MØZ¥P€LL¥ ✘PLØ!†🧑🏻‍💻🥷🏼
MØZ¥P€LL¥ ✘PLØ!†🧑🏻‍💻🥷🏼vor 1 Jahr

Opay @OPay_NG need to do something about this thing because it’s becoming too embarrassing 😂😂

Profilbild von C H A R L E Y 👣
C H A R L E Y 👣vor 1 Jahr

Anything for the loan 😄😫

Profilbild von Jules_Eby
Jules_Ebyvor 1 Jahr

Person no fit get privacy again. Even after he went to hide at the back of a car, they still found a way to invade his privacy. Now, he's trending.

Profilbild von 𝗗𝘂𝗸𝗲 𝗼𝗳 𝗕𝗲𝗻𝘂𝗲 💫
𝗗𝘂𝗸𝗲 𝗼𝗳 𝗕𝗲𝗻𝘂𝗲 💫vor 1 Jahr

I swear the baba dey sign up for loan app 🥺

Profilbild von 8 PLANETS 🪐
8 PLANETS 🪐vor 1 Jahr

Who collect baba facebook among una? Talk fast

Profilbild von LÉON
LÉONvor 1 Jahr

Them say na Opay face verification

Profilbild von Gospel Man
Gospel Manvor 1 Jahr

Opay app will make you look cr@zy in public... 🤣🤣🤣