Loading video...
Video Failed to Load
What is going on here?
78,871 views • 4 months ago •via X (Twitter)
33 Comments

Hmm. I don’t have proof yet, but I will!

I go rather carry one tray of Akara sell for express then make you see me like this

Men use to go to war, vacation on the moon but niggas out here exchanging armpit shots and rubbing sweaty balls on each other’s faces 😫💔

Omo them no see better 2/2 plank to wipe this people 🤣

Demon go dey on e own una go invite am enter una body. What do I know?

The cameraman just dey record like say nothing dey happen. Na which gym be this one? I need address abeg, but make I no go accidentally join the class

As a spiritual man, I understand what is truly happening here but I nor got fit talk am out 😭. Una not dey take spirit realm serious 😒 no need to explain wetin dey happen here to any body

Whatever it is they are doing I'm sure they doing it wrongly.

Hope say no be weytin I dey think 🤔

It shouldn’t be what I am thinking o 😒

People dey really born rubbish oh…….cause wtf is this two grown up man doing 🤦

I thank god for life, you nor fit see me for this kind setting 😅

Just see what these grownups men are doing 🤣🤣 they are just rolling on the floor like kids 🤣🤣all these one didn’t play when they were small oo 🤣🤣 se we go call this one break dance or zombie dance 🤣🤣🤣 chai see people husband oo 🤣🤣

Omo this is also an expression of art sha🤭 Gay!!🤧

Awon agbaya 😃

Bro is so disappointed in them 😂😂

Red buzzer go too loud if you carry this one ènter AGT😂

Ijoba Orun choreography practice

Who be this 2 mumu? 😮😂😂😂

When two igbo men wey suppose go dey offload tiles decide they want to go into dancing 😒😒

Nothing you fit tell me these guys are GAY 😂😂😂

This video dey smell🤧

69 comments with the 69 position the are doing

Na gay Dey worry una

Dem dey ad my business for me.....

What in the pride month!?

Wetin dem promise dem like this 😁

You dey use style fuvk una self

Connection

Na craze Dey go on 😂

Na like this banditry dy start oo 😂😂😂😂

These ones just chop two wraps of Akpu,am not sure we are in the same Nigeria,ride on guys

😭😭😭 that’s my mummy uncle brother
