Loading video...
Video Failed to Load
What is going on here?
94,210 views • 1 month ago •via X (Twitter)
35 Comments

Him think say them be mate 😹

Fr 😂

baby dey throw punches! Height no even matter little man came prepared for war. 😭🥊😂

Him think say dem be mate

The little boy had seen his fellow mate 😂

Plenty unimaginable scenarios dey play for this life😂😂😂

That’s his son dear

Them dey kindergarten class together. Him just dey greet him mate

Dis toddler no go kee person e be like come out of me and u dead body go surplus 😂

Two fighting😭

2 babies are fighting

I remember when I escorted my smalliish friend to his girlfriends house, and her 8 years old KId bro came signalling my friend to go play outside. I was like WTF.

Children playing their normal game

😁🤔🤣 dad cracking jokes with his kid

The pikin dont kn say nah him papa 😆😆😆😆😆

Pikin no dey see am as him papa

They’ve watched wrestling too much

The baby thought they're both babies 😂😂

😂😂 the same height different brain

The boy needs to be stopped. Haba naa! His father's mate?

The baby think their mate 😂🤪

😂🤣

😂😂💔 when papa and pikin are looking same😭

Their nanny no fit stop the fight 🤔

Him dey follow him age mate play nah🌚

All em rey Mysterio😂

The boy no fit fear em papa

A minor disagreement

Kids are so funny nowadays 😂

Are they age mate 😭😅

Like father, like son

Choi, just see the way the man is struggling to fight a baby Dwarfism isn’t good oh

Le nanisme est une maladie 🤣

Why is Small Pee always fighting? 😂😂😂

That's probably his dad 😭😭😭
