正在加载视频...

视频加载失败

what is going on here?

191,743 次观看 • 14 天前 •via X (Twitter)

28 条评论

𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍 的头像
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍14 天前

Sebi na you carry video come? Na you go use your hand type wetin dey your mind. 😂

last born 的头像
last born14 天前

Omoo make people con talk am o 🤣

Sheye Billion 的头像
Sheye Billion14 天前

If we look am well, dem fit don smash before. Hmm this life deep gan 🤦

sureboy 🪖 的头像
sureboy 🪖14 天前

Na you go tell us wetin you see o

last born 的头像
last born14 天前

no o

The Truth Sayer. 的头像
The Truth Sayer.14 天前

I don’t want to believe he didn’t greet her, The video is cut and join but if he didn’t na dem sabi

Dewdrop 的头像
Dewdrop14 天前

Wetin dex worry that madam now. Dem no dey tire for beef and fighting?

Pheluzee 的头像
Pheluzee13 天前

Dem wan chop him work Bolanle no give them face

𝕆𝕃𝔸𝔹☨𝕊☨ 📿☦️🍁 的头像
𝕆𝕃𝔸𝔹☨𝕊☨ 📿☦️🍁14 天前

na you we suppose ask

last born 的头像
last born14 天前

never make another person talk am 😂

'Lanre...... 的头像
'Lanre......14 天前

Ninalowo ! What a top guy . He doesn't even a fuxk about them . Smooth boy wey no send old mummies

Great💧🇺🇸🇺🇦🇮🇱🇳🇬🇨🇦❤️ 的头像
Great💧🇺🇸🇺🇦🇮🇱🇳🇬🇨🇦❤️14 天前

When you meet your jilted sugar mummy.

x_e_gun🇪🇸🇦🇷 的头像
x_e_gun🇪🇸🇦🇷14 天前

Nothing was going on. Acting don start be that.

Femi Ricch 的头像
Femi Ricch14 天前

@CHULLY1010 She want his attention so bad . Definitely he has been ignoring her

Mackiefrosh 的头像
Mackiefrosh13 天前

Prolly they had an affair before and they haven’t settled their differences

living legend🇺🇸🇳🇬🇬🇭🇵🇹💙🐐🇧🇪 的头像
living legend🇺🇸🇳🇬🇬🇭🇵🇹💙🐐🇧🇪14 天前

Omo I get the mind to talk ham 😂😒 anybody wey wan crazy go crazy

Thisthingcalledfud🥗🥙🌯🌮🇧🇪🇧🇪 的头像
Thisthingcalledfud🥗🥙🌯🌮🇧🇪🇧🇪14 天前

I like as miss Shafy no look him side. Supporting a terrible government and not even living in the country to experience it

Precious_Yeth 的头像
Precious_Yeth14 天前

@CHULLY1010 Men don’t greet women Women greets men

Seyi 🇳🇬🇰🇼 的头像
Seyi 🇳🇬🇰🇼13 天前

Right from time, NINO B no really like their way for Nollywood like that.

Abiks2193 的头像
Abiks219313 天前

Hmm. E just look like dem know themselves well but de pretend for public. Ongoing entanglement?

CASHAMADUPE 的头像
CASHAMADUPE14 天前

@AsakyGRN chop and clean mouth

bespoke 的头像
bespoke14 天前

The clothes too tight

Beta Focus 🍽️🦅. 的头像
Beta Focus 🍽️🦅.14 天前

For me wey no dey there 😂😂.

Abiola 的头像
Abiola13 天前

Nah you know wetin ur eye see

temi 的头像
temi13 天前

Maka💪🏽

Charley Henderson 的头像
Charley Henderson13 天前

Believe bolanle Ninolowo don yansh that woman in blue.

Blvck_General 🪖❤️ 的头像
Blvck_General 🪖❤️13 天前

That miss shaffy Dey remove something from her bra 🙂

Lucy🫐 的头像
Lucy🫐13 天前

that walk says hes not here to explain himself and honestly im here for it