Loading video...
Video Failed to Load
What is samosangudu?
84,664 views • 4 months ago •via X (Twitter)
30 Comments

Nothing sweet me like that.."the boy is good, apa lon'je be" 🧏♂️

Oga ade show your workings jor, I’m done with talk 🔥🔥🔥🔥🔥 My caretaker go come gimme quite notice tomorrow by the time I’m done with this song, Hope you get spare room for your house cuz nobody go sleep for this hostel today cuz

As I Dey listen to the song ..he carry me go naira old songs Omo no vex naira🤲

@0LuwaSeun_ Naira Marley don dey come back ?

My guy no worry I don forgive you nothing de this life ☹️

I'm not going to lie.. this is the best Naira Marley song I've ever heard.

Repeat 🔁🔥

The boy is good apa lo nje be

Naira❤️🎶

Naira Marley you are here again…😮💨

Nai 😂❤️

Abeg who say no more Malians ? 🥺🤬

Baba Ibeji FT Baba Ibeji - Ijoba Walai the song enter

Safudede Imamu nbo🔥🔥🔥

You cook better gbedu ❤️🥵

King Nai 😭❤️

Your mate the protest You dey there the screams music

I no wan know who you be o but sorry , you no fit get lamba pass Naira Marley ajeh #ijoba keep streaming family 😈 #Marliansfromthenorthsidefamily #marlianthug outfit out soon.....

Naira Marley later recognized this guy

Marlians step forward ❣️, follow my account I will follow u back

Guy na mumu people Dey hear your music for 2026 ohh wise 😂😂

@Teejaykokeer N malia's nation bless 🙏 you

It means hyping

Baba no know say naim be king of lamba for the streets 🫡

Biggest

Na banger be this bro 😭🔥🐐

So in a nutshell make Naira Marley accept Seyi Vibes as hin oga? Cause na him talk now say Who don pass u don pass u

Why this thing pop for my screen, I don't want to see this again plz

Ati gba ijoba

@Jaiyeola__1 Cancel already
Related Videos
Is ‘Home Sweet Home’ Mötley Crüe’s best track!? If not, what is!?
Punt Road
13,530 views • 2 years ago
what the hell is yim’s problem omg WHKEHWJKAHWLWJWLDJWLWJWLS
inday อินใด 🥃
23,775 views • 6 months ago
Sensitive content
Arranged marriage is scary what if he on suhaag raat 🥲
DesiMemesTweets
1,314,226 views • 1 year ago

