Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What just happen right now
146,155 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)
38 Kommentare

Before dem shook you preek for midnight 😂🤣🤣

Voooooom 😂😂😂

So na your real face be this when you no dey in front of red or green fire 😂😂😂

😂😂😂

But why you go clean e mouth 🤔

🤣🤣 Its actually what you think I saw them

@WizzyMan999 explanation go wan kpai you 😂

Brotherhood has different mentality 😂

First time to see devil real face lol🤣🤣🤣

Something is not right. Why you go Dey shock if na normal thing to do.

Ahhhh you and your wicked son 😂😂😂😂

So this man handsome like this ❤️❤️❤️

No oooo na effect oo

Ya what just happened right now

At this point, there's nothing you can explain. But the guy fuck up, me I for go with my rice 😂

Omo so na your real face be this 😂😂😂

@grok what's the background soundtrack?

No explanation

You go explain tire 😂😂

So this bro fine like this ..... 😂

😂😂I No fine oo

😂😂😂

😂😂😂😂😂😂😂

Brotherly love, una till no wear clothes Una go explain explain tire

Aswear, i go chop that food finish fess before i leave.

Over 😂😂😂🙆♂️🙆♂️🙆♂️

It’s not what I think ke ?

🤣🤣🤣🤣

Make them no go burst your nyansh

Did I just hear muah

I don catch your real face

Lol

😭🤣🤣🤣🤣🤣

Ah man life hard of, all man for himself no be play o

Let’s get the thinking started 😅😂😂

😆😆😅😅

😂😂😂

Where that guy won dey explain from😂😂
Ähnliche Videos
PHILLY yall DRAWN RIGHT NOW. I KNOW THIS DIDNT JUST HAPPEN 😡😡
Mad Skillz
74,861 Aufrufe • vor 3 Jahren
