Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

What to do when you Finally make M0ney ☝️🏧

73,662 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Brown Legacy
Brown Legacyvor 1 Jahr

When she ask you for money, use "I'm managing myself" finish her

Profilbild von YoungMooch🐐
YoungMooch🐐vor 1 Jahr

Make you de stingy with your money … no be for sporty bet oo

Profilbild von YoungMooch🐐
YoungMooch🐐vor 1 Jahr

Palmpay shebi una de hear ..? I wan de stingy with my money now … the one I de owe una before.. make una forget am …

Profilbild von ChicOnChain
ChicOnChainvor 1 Jahr

I no even understand this una mentor. Yesterday he said women should learn to be independent. Today he is saying a woman should be completely dependent on you ( man). Something is wrong somewhere.

Profilbild von 𝐉 𝐀 𝐘 𝐏 𝐄 𝐄 📊🔺(♟️,♟️)
𝐉 𝐀 𝐘 𝐏 𝐄 𝐄 📊🔺(♟️,♟️)vor 1 Jahr

Retire my mom God bless that woman 👩

Profilbild von Extreme(✸,✸)
Extreme(✸,✸)vor 1 Jahr

Bro, forget all these ones Na baddies dey my mind after I hit that jackpot

Profilbild von PR¡M3 亗
PR¡M3 亗vor 1 Jahr

oga shut up.....

Profilbild von MASSIVE 👑
MASSIVE 👑vor 1 Jahr

Big ghe ghe, always on point

Profilbild von Willow Misterkay🐐
Willow Misterkay🐐vor 1 Jahr

I go find you one better urhobo wife make u marry

Profilbild von iShyTecH gDgEts
iShyTecH gDgEtsvor 1 Jahr

GeH GeH say Collect Money sQueeZe Face 😩😂

Profilbild von Gold
Goldvor 1 Jahr

Pls show me love

Profilbild von Ransome 🙏💲💖📊✈️
Ransome 🙏💲💖📊✈️vor 1 Jahr

This guy ba 😭😭, this guy has changed my mindset

Profilbild von Seun Kolawole
Seun Kolawolevor 1 Jahr

Guy... My mentor deh burst my head 😂😂. I don experience everything first hand 😂. Omor some kind lessons enn U go learn am by force o or else U Go CRY 😂😂

Profilbild von 𝑲𝑬𝑵𝑵𝒀𝑪𝑹𝒀𝑷𝑻
𝑲𝑬𝑵𝑵𝒀𝑪𝑹𝒀𝑷𝑻vor 1 Jahr

Allow

Profilbild von Ezekiel Evans
Ezekiel Evansvor 1 Jahr

No be lie ooo... na the poor one's dey carry d cross for head. I swear down, u no lie at all........................

Profilbild von KADEX
KADEXvor 1 Jahr

Mentor lnvest your money on a business that will give you more money And always take care of yourself Buy clothes, perfumes just set your standard and you will attract every good thing on earth

Profilbild von chukwuma Chibuike
chukwuma Chibuikevor 1 Jahr

My brother God will bless you for saving our men from the hands of Dragons

Profilbild von Blaq Jago 🐍
Blaq Jago 🐍vor 1 Jahr

F**k b***ch , Broke her heart

Profilbild von 🌺 Ann
🌺 Annvor 1 Jahr

Tell us how to make the money huge too. Who agree? 😂

Profilbild von Richard David Lewis
Richard David Lewisvor 1 Jahr

Gehgeh my mentor! Lol 😂🤣😂. I hear you sir!

Profilbild von Blaq Jago 🐍
Blaq Jago 🐍vor 1 Jahr

You de well

Profilbild von Cryptodinho
Cryptodinhovor 1 Jahr

Bro wrap it up, E don do.

Profilbild von Olúwadámilọ́lá 🦅 💛
Olúwadámilọ́lá 🦅 💛vor 1 Jahr

Geh geh Na another problem for Naija

Profilbild von Ades
Adesvor 1 Jahr

is the new admission form out ? cus I wanna enter the school of wisdom and understanding

Profilbild von CONNECT
CONNECTvor 1 Jahr

I will spend it on my girlfriend only

Profilbild von Ismaila saidu
Ismaila saiduvor 1 Jahr

Call a spade a spade, guy ur 🔙

Profilbild von jason M
jason Mvor 1 Jahr

Fact ✌️

Profilbild von Olamide ❤️
Olamide ❤️vor 1 Jahr

Some people will never Clap for you, Clap for yourself and Keep going ❤️💪

Profilbild von Oyẹbanji iyanda ọladipupo
Oyẹbanji iyanda ọladipupovor 1 Jahr

Thank GOD say Anno get girlfriend at all

Profilbild von Mekus
Mekusvor 1 Jahr

Fact 💯

Profilbild von De mol🔱
De mol🔱vor 1 Jahr

Relationship is overrated my coach 4lyf😘

Profilbild von Mickey🎭
Mickey🎭vor 1 Jahr

Don't sit on my chair ooooo

Profilbild von Eris Enzo
Eris Enzovor 1 Jahr

Carry two alte baddies and fly to ibiza

Profilbild von Ayobami
Ayobamivor 1 Jahr

Gehgeh na Wise man. You deserve to have an institution.

Ähnliche Videos