正在加载视频...
视频加载失败
What will you do in this situation
184,701 次观看 • 18 天前 •via X (Twitter)
23 条评论

Me I go para pursue am e be like e Dey craze 🤣🤣🤣

If na me get apartment i go vex speak out loud, bro comot for room na u no see say i get visitor. Some gees do this shit and its annoying u go dey give sign dem no go comot

Omor nah too voice out oo😂😂

Oga I go tell ham make he comot 😹

D guy in blue wicked no be small…. Kilodè, just to excuse for how many minute , you stay put they watch romance drama

Na for the girl face I go tell am. My guy Abeg excuse me small make me and my woman mekwe 🧐

It's better to give the guy some money tell him to buy drinks for everyone once he went out door close,me and and my girlfriend go dey jogodo inside room

Na Ijaw man nai wear blue 😂😂😂 Him sef wan njoy 😂😂😂

Give the guy better slap if him no sabi bro code

Na high school days be this one. I’ll tell you boldly, get the fuck out of the room sir😂

Bro, just open up tell am make him comot. Him sef no dey understand

Better curse wey hot 😂

Cause of this me no go comot for the room ooo

I don dey inside this situation before

Na swear I dey swear for that guy after that day

Tell your padi to excuse you…sharp sharp

I nor dey go anywhere

3ssome na dey this guy mind nothing you wan tell me he wan follow nack your babe 😂

I will send him out myself without having to give him a sign to excuse us

Person wey I go pursue like werey.

Kill am

If d house na my own I don't see any situation there ooh.. I will kindly tell him that I need small privacy with my woman no hard feelings

I go stand up and slap the werey…

