Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What’s going on here , never see something like this before 😳
38 Kommentare

Ahh imagine she Dey drive.

Una too dey talk oo

@ChuksEricE Take your mental health seriously… quit worrying and overthinking. Because if one nut just Comot… hmm e go take you time to fix am oh

Oshey..I've seen people walk in horizontal lines and vertical lines but you see 360 vibes is a whole new take my breathe away

The Elle na fake jor

Omg 😆

Stay wacko 🤣🤣

😂😂

It’s actually a medical condition called acute optic roundabout syndrome, makes the person line of sight appear spiral every now and then, and she’s handling it well. Look it up 🧏♂️

Oomo see pattern 😂 e fit be used info

Omoo look well before you toast girl for road o

Man go still tell this one "I love the way you walk, I love your 360"

Maybe she get rabies

Omg rabies as how 😂

If infected dog bite her “, she fit Dey waka like that “ I no be vet but ermmm I learn am 😂

eyes never turn am

She might be mildly Autistic and that’s her just stimming

Omo in this country right now you need to watch your back😭

She probably has autism

Mental Health is real Bipolar disorder, Depression, schizophrenia, anxiety etc Our spiritual and too religious people will now say she’s possess . Na wetin all this fake native doctors in d name of pastors Dey use deceive people.

She fit be victim of fraud. Them fit do tell am make she dey count step dey turn around

She could be listening to "i can see everything turning around...."

She dey watch her back

Turning syndrome

Reverse cowgirl 🌚

@ChuksEricE Tell me watin Dey sup

she dey check if dem dey look her yansh

This one no dey okay at all

imagine say you jam this person and ask her out in the night, just imagine.

Na scope! She no want make anybody follow am talk ni. Person wey una suppose stop😂

Na physco

@cruzboyQ

Wacko

Omo Nigerian they happen to her bro 🤣🤣🤣 she needed to let it out because no normal person would do that on a major road

I can tell this is an autistic person

Someone said It's called the roborobo syndrome

na my church member, na so we dey do

I do that alot. On the street with my AirPods on. Swirling to the music. Nothing is wrong
