正在加载视频...
视频加载失败
What’s going on here 👀🤔?
10 条评论

Oyindamola🙄1 年前
For those asking for the background song in the comments.

Arikeade🌹1 年前
If na so E be Why the oracle still dey poor

The godmother1 年前
The greed that is buried in the hearts of kids these days Most of una wey dey criticize dem now na cos you no know road to where dem go

DANIBOY1 年前
All these things the funds no go still reach half of Dangote’s

OKELOLA🎅1 年前
So irunmole self dey drink Fanta 🤔

AMARA1 年前
See how dirty that place is, filled with filth

DeLightBringer Kiko ☀️1 年前
Juju wey never fit make you appear for Forbes list top na proper juju?

Just_Yemi1 年前
See people way you want dey compete with for club 😂😂

2 Stainz 🖤1 年前
Them go come online now dey talk say na grace

DeTRADINGPHARM1 年前
Be like spirit FAVOURITE drink na fanta 😂😂
