正在加载视频...
视频加载失败
What’s going on here 👀?
11 条评论

I pity anybody wey go wear this jean enter rain😂😂🤣

How will you answer?

“I promise you! E no fit wash, na original blue Jean be this” Una 😩💔

The kind trousers wey you go wear and everybody go dey hail you "Up Chelsea" for street. 😭 Because you'll be dripping Blue!!! COYB! KTBFFH! 😭

Just dey avoid anything water if you wear this jean 😂😂😂 no even sweat sef

Jean rebranding? Lol 😂 work full outside na u no wan work

2 places for Lagos, sure Yaba railway Alaba Intrl. For dat plce wat Union Bank dey. WON YAWA WEYREY GAN !!!!!

I bought one of this jean from one of these okrika guys and wore it the next day before I knew what happened I saw myself dripping blue

Dyeing of course 40/46 36,000

Hand-dyeing jeans, especially with synthetic dyes, can pose very serious health risks. Many commercial dyes contain carcinogenic compounds, which can be absorbed through the skin or inhaled. Prolonged exposure is very dangerous. Please use proper protective gear.

Igbo boys at work. Those guys Dey hustle no cap
相关视频
Sensitive content
What’s going on here ? 👀 🙆🏼♂️
Oyindamola🙄
209,688 次观看 • 7 个月前
