Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
What’s going on here ? 👀
101,860 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

All these boys don go pack LAPO money ooo 🤣🤣for them go carry Ghana must go bags 🤣🤣only God know watin them use do collateral 🤣🤣LAPO no fit give you those bags for free oo 🫵🤣🤣

@chrisdadiva If money was really in the bag, it’ll take more than a person to lift it

Their next of kin are in trouble 🤣🤣🤣

@Samizzytemi Loan has been approved let’s flex 😂

Make nobody sha use my info collect loan 😂 abeg ooo 🌚🌚🌚

Small money wey I go borrow from lapo, una still carry my video.

This looks like a music video shoot

If this is real, Lapo will quickly call police and security to stop you guys and collect the money back. What effrontery? Right in front of their office? Lmao 😂😂

E go borrow money

this video don blur for Whatsapp 😂😂😂

Na next of kin go hear am

sha think am well if you wan give person your info.

Shutdown

sabi work die

I’m sure this is a music video

I just took a loan from Opay to prepare this rice

I'm back

Wahala no too much

It’s about to go down😭😂

People wey just go borrow money finish . . This night na shut down for secret place

Time to use Lapo money buy Benz 😎

Since when lapo dey borrow this kind amount

Quilox go shut down this nyt 😂😂

They exposed themselves to r0bbery all in the name of content 😔

@CORNCITYTv1

lol

This ones don go cash out

Na content

They’ve collected better money 😂😂

BBl can never be attractive wtf 😂😭😭😭😭😂😂😂😂😂 😭😭😭

Politician don come collect loan for campaign 😀

Loan approved 😂
