Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

What’s going on here ?😭🧎🏻‍♂️‍➡️

55,696 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Idris Opadijo
Idris Opadijovor 1 Jahr

I’m curious, Shey na Nigeria problem Dey inside that weight? 😂

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

that's interesting, but what do you think of this?

Profilbild von BigPEACE
BigPEACEvor 1 Jahr

See him belle 😂 😂

Profilbild von LaughNLearn
LaughNLearnvor 1 Jahr

God save him, if he hurt himself...na him sabi ooo. Dem force am?

Profilbild von Feast & Flicks
Feast & Flicksvor 1 Jahr

person go just wake up start watin him no sabi

Profilbild von Tonygooner01
Tonygooner01vor 1 Jahr

Idk

Profilbild von Fawzey
Fawzeyvor 1 Jahr

Omo 😂

Profilbild von Haphyz
Haphyzvor 1 Jahr

Na by force make he drop am and go again now 😭

Profilbild von AJIBOLA BABS
AJIBOLA BABSvor 1 Jahr

This is dangerous oh... The guy knee fit snap ooooo .... 🤣🤣

Profilbild von MYLES LEWIS-SKELLY fan
MYLES LEWIS-SKELLY fanvor 1 Jahr

He nearly put the thing for head lmao

Profilbild von Shemilore.eth
Shemilore.ethvor 1 Jahr

Better no kpai yourself

Ähnliche Videos