Loading video...
Video Failed to Load
What’s going on here ?😭🧎🏻♂️➡️
55,696 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Idris Opadijo1 year ago
I’m curious, Shey na Nigeria problem Dey inside that weight? 😂

Solar Heavy1 year ago
that's interesting, but what do you think of this?

BigPEACE1 year ago
See him belle 😂 😂

LaughNLearn1 year ago
God save him, if he hurt himself...na him sabi ooo. Dem force am?

Feast & Flicks1 year ago
person go just wake up start watin him no sabi

Tonygooner011 year ago
Idk

Fawzey1 year ago
Omo 😂

Haphyz1 year ago
Na by force make he drop am and go again now 😭

AJIBOLA BABS1 year ago
This is dangerous oh... The guy knee fit snap ooooo .... 🤣🤣

MYLES LEWIS-SKELLY fan1 year ago
He nearly put the thing for head lmao

Shemilore.eth1 year ago
Better no kpai yourself
