Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What’s going on here ?😭🧎🏻♂️➡️
55,696 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

Idris Opadijo1 год назад
I’m curious, Shey na Nigeria problem Dey inside that weight? 😂

Solar Heavy1 год назад
that's interesting, but what do you think of this?

BigPEACE1 год назад
See him belle 😂 😂

LaughNLearn1 год назад
God save him, if he hurt himself...na him sabi ooo. Dem force am?

Feast & Flicks1 год назад
person go just wake up start watin him no sabi

Tonygooner011 год назад
Idk

Fawzey1 год назад
Omo 😂

Haphyz1 год назад
Na by force make he drop am and go again now 😭

AJIBOLA BABS1 год назад
This is dangerous oh... The guy knee fit snap ooooo .... 🤣🤣

MYLES LEWIS-SKELLY fan1 год назад
He nearly put the thing for head lmao

Shemilore.eth1 год назад
Better no kpai yourself
