Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What’s left of the fish?
197,276 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
31 Kommentare

As I see say e remove the fish head e be like say make I rush am with blow

This is how they eat fish in Ondo because fish surplus.

If na female fish, them don cut the toto comot be that🥲😂😂

Abi just throw the whole fish away

Person wey go still go back go carry everything go house 😂

Imagine 😅🤣😂

Who Dey check am 🥹😂

1 full Titus now is 6,000 So I go buy Titus 6k come Dey do god knows what what!? Suya wey I know na with meat Wetin be this one again ?

💔💔

Shaking my head fish don finish without eating

@SixtusAbiakam lol the gills are left 😂

African mothers watching this right now and the urge to give him a knock on his forehead 😅😅😅

I never see any Naija fish of this type get plenty flesh like this.

Kuku throwaway the fish na As U don commot all the price tag for the fish body If na me go dat buka na to headbutt the cook because na devlish act b this

Titus Mackerel

This one don trow everything ooo What's left na E don finish

This one don waste fish oo .. that skin alone na vitamin ginger

They just Dey waste finish

Make dem kukumna remove everything na 😅😅😅😅

Nothing just the head...lamoo

Oti ka lara 😂

Na my skubia fish der Dey waste like that so

My fish oooooo

Werey just waste the fish dvmb a$$

He is just wasting fish for nothing

Imagine!😅😄😀 More than half of the fish 🐟 is wasted already 😅😄😀🤣😂😆

Nigerians can't do such guy!!😭💔😂 This is wastage, this is not economical.

Dem no born dem well to do titus fish like this if they were in Nigeria 😂😂 How much is a kilo in your area?

Fish

Onto small Titus fish🤣🤣🤣🤣

No na cut everything commot 😂
