Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What's UK doing naw? 🤣🤣
26,388 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
26 Kommentare

😹😹😹

Hahaha... UK don see fine girl 🤣 Na so men dey take mumu for girls matter

🤣🤣🤣🤣

So na beauty make this man dey cry and him nor come collect money.. God he's not one of us.

UK things

London dey UK

😹😹😹

Hmmm. Ukwu

No joy

See yansh🥺😭

A 70 year old man oh

Uk say uk now

This guy mumu Abeg 😂😂😂

What’s the full meaning of his name ?

ABEG MAKE PERSON SUMMARIZE AM GIMME.. TIME NO DEY

😂😂😂I don wan piss for body

The guy day shy d girl just day him mind

Abi something spoil for him body ni

Nothing u fit tell me wey I go believe say this UK guy no be werey 😂😂😂

Nah person brother be this oh😂

Make the interviewer turn first I wan check something 😒

🙄🙄

Your beauty get power o, two times now 😆

Omo! That yansh look like water dispenser bottle

Ooops

We can all agree the guys name was the funniest thing in this video
