Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
what’s wrong with people in this country?😂😭
107,971 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

Werey wey calm because say e see woman 😂 Until e press one of them breast

guy 😂

See as he Dey look am🤣😂😂

Nollywood don make everybody for this country think say prayer fit solve everything

dem really think say the guy go normal back 😂😭

Make dem pray for this also

Wait Them dey pray for mad man?😂😂

@thatniggarhodes e shock me sef 😂

Make e just bite person for ear like that

Religion-induced psychosis is a big problem in Nigeria😂. In their deluded minds, they believe their imaginary prayers will heal a man who needs a psychiatrist.

Na mad man I blame Werey wey for bite 3 people down

I know of someone who prayed for her brother that was mentally ill and the brother shared a little bit of the mental illness to her Some of this thing get really spiritual

Nothing anybody wan tell me nah breast day calm the werey there

You know why the werey calm like this nah because he dey see breast and yansh

Nah when dem finish and madman no gree leave their hands😂

Bro scouting the easy target to launch his technique on

Na ago this werey Dey nau , for that market side 😭😭 Awfr come see ur people oo @Osi_Ose_

lmao

Make e just drag one breast like tiger gen, the rest go move

I feel mad just watching the video alone 😭😂

Understanding werey 😂😂

These ones no real wtf

Nobody fit stone them?

Somebody say Merlin 😂😂🤣🤣🤣

Jesus disciples 😭

He suppose just strangle one of them 😂😂

😂

afoju dey pass dey no see am oh dem don close theirs eyes no see am dem for heal am join

@ThatAngry9jaBoy It’s the devotion for me. Crazy guy just vibing with then like yea let’s do this 🫠

The stupidity hovering around Nigerian is digusting..

This can’t be real 😂that mad man suppose bite or kiss one of them fr

Imagine arguing with these set of people 🤣🤣🤣

@UrfavBoyq 😂😂

The caption got me thinking if we even believe

They all have mental issues.

wetin he wan do dey him mind😂

Make person give am doggy. The man go well once

OOU students na dem dey always do this thing 😂 I know this area pa
