Loading video...
Video Failed to Load
What’s your side hustle? 😂
211,042 views • 10 months ago •via X (Twitter)
45 Comments

Both sha D😂😂💔 Doctor and DJ

😭😭😂

your name still con start with d😂😭 This is truly a sign 😂😂💔 Baba God don approve am

😂😂😂 I like as you don hold your side hustle like this as a medical student. Please hold on to it o

Thank you 😭🙏

This man 😂😂 A new factor authentication unlocked DJ Damola🔥😂

Sharp 🤫😂

Follow more content I’m here to serve you 😭🙏🙏

Damola.joor is goated abeg😭😂😂

😭🙏🙏

First city fan to be a DJ. I respect the hustle 💯

😭😂😂😂

One road no enter market. 🙂

Very soon you'll start taking mascot gig

Doc for morning, DJ doc for night 😂😂😂

I no blame you Man gatz to chop 😂

Nigerian go humble you 😂😂

Your mind cut as you touch that turntable😂

Una dey observe things oo 😭😂

Guy 😂followed you

@king_pearxe 🤭

You con say make NARD no strike? 😂

NARD have to strike oo 😭😂

You don start again 😂

Ahh God Abeg 😂😂😂

Dr abi Dj No difference, na mindset

See wetin future doctor dey talk 😭😂

Me wey don dey learn work for Oga Mechanic side

Bro 😭😭

NARD should strike please. 😂😂😭

Ask the right question. “what are your side hustles?”

Suffering skit fit this egbon. If you fat e no go hit again

Lol

@SedasSmcl @gasbaroni10

@Cupidthebadboy 😭😭😭

You later go this jersey party😭

😄

Omo the struggle 😂

If dem born you well no follow back. I go carry your picture go shrine make dem spoil your career.😂

Reminds me of Beat Surgeon 😅

This song is in my mixed Spotify playlist. Non-stop jams. Feels like a personal DJ. See the link here

😂😂

This guy is too real about medical students😂🤣

I like ur comedy bro, not just the video- ur thout process towards it, is amazing.

Dj Doctor




