正在加载视频...
视频加载失败
When a stranger hits your daughter, wait for it 😂😭
15,784 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)
46 条评论

The werey think sey na by chest 🤣🤣🤣 He first reduce his ego, so dem go fit talk properly l.

No mind am 😂

I love that this took an unexpected turn 😂

I swear 😂

Na denzy direct this skit

Why?

Na him vibe be this

14 juju still pending 😂😂

And nah only one he don use 😂

And he eh still kpai him after, since he don order for coffin.

Pikin wey him get sleepless night for. 🤣🤣. Loudy don kee me. 😂😂😂

😂😂

…short of words…😂

You can imagine 😭

When port Harcourt boy talk say 'I go less you' this is the literal meaning.

Henhen?

Does Dezny have a hand in this skit?

Lousy don dey smoke dezny loud

Loudy o 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

😂

Not your regular ending

The plot twist 😂🔥

OMo that kick by mistake mad 😂😂😂😂😂😂hm neck no fit ever Dey the same 😂😂😂

How u go chop dat kin kick by mistake 😂

U dey learn work from desny

This guy just funny 😂

I still get like 14 juju🤣

What a twist, I love it

Omo.. dem less the guy oo

Really love ❤ this. God bless🙏🙏

This is content 🤣🤣🤣🤣

Loudy Dey craze 😂

🤣🤣🤣

😂🤣

😂😂😂

😭😂

😂😂😂😂

😂😂😂😂

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Loudy pity me na😹😹😹

That guy nah fool 😂

I though he was gon’ run😹😹

Same here 😭

Dezny's type shit

😂😂😂😂😂😂

Loudy is Idan
