Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
When baddie turned ancestor 😂🔥
78,903 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Make we find way hold this guy now ooo, e still dey very early now.

One werey go later demand Azul wen he turn ancestor

Imagine person chi come Dey demand pocket Toto 😂

😯😯😯 No wander the "gods of our land" dey seaman schnapps, my great grandfather been like drink 🤔🤔🤣🤣🤣🤣

No wonder them dey ask for 3 virgin for sacrifice

Your own no pass garri yellow and ogbono 😂😂

This man you dey smoke something way pass cana to dey get this kind talk for mouth 😂😂

Omoh… I was just imagining the Scottish part, then I heard the Scottish too, I don laff taya 🤣🤣🤣

This guy dey muzz me 😂

This guy is low-key one of the funniest guy in the Nigerian comedy space

Make them know who go be ancestors oo

Who is this Big Omah? 😅

Guy wetin dey give you inspiration? 🤣🤣🤣

Fanta wetin you smoke abeg 😭😂😂

Lmao 😆 You're really good at this, bro. Keep it up.

Nah dem rubbish reckless men dey demand virgin when dey become ancestors 😅😅😅🤣

😂😁

This guy😂😂😭

U no need kpai Looking at you like dis you be ancestor already ..

First drop that pot cover 😂

Fanta, my chi fit come demand pizza and ice cream

Omo na Igbo off me brr😭😂😂

This guy 😅 wey do he really get all this ideas from

Lol 😂🤣 goddess

This guy mumu😂😂😭😭

This boy na madman😂😂😂.

Garri yellow and ogbono soup dey always get me😂😂😂

Some go dey ask for hot gist as sacrifice 😂

This guy 😭😂

lol mumu boy

Me na Twitter trending I go ask

😳😂😂😂

😂😂 Ode
